ดาวน์โหลดและฟังเพลง Kowope (Explicit) พร้อมเนื้อเพลงจาก Skales

ฟังเพลงKowope (Explicit)

Skales, Akon7 เม.ย. 2020

เนื้อเพลง Kowope (Explicit)

Kowope - Skales/Akon (阿肯)

Yeah

Aribariba

Akon

Is okay

Is okay

S to the k

Yeah yeah yeah

Wo wo wo wo

Yeah yeah yeah

Wo wo wo wo

Akon

Yeah yeah yeah

Wo wo wo wo

Mr skales on a mission

Them dem see am

Don't know

I dey hustle for my daily bread

Oluwa cover me

I know this life is a struggle

But my hustle sure for me

Do your own make I do my own

I no like long story oo

If the money no be mine

Ko si oun to kan mi oo

Yeah

Kowope

50 million

Kowope

Pay me my money now

Kowope

Me nor like no drama

Kowope oo

Kowope

Kowope

50 million

Kowope

Pay me my money now

Kowope

Me nor like no drama

Kowope oo

Kowope

No be emergency

But I'm all about my currency

Hmm asin currently

Na money be the demon wey dey torment me

And I nor fit resist the temptation

Based on my situation

Ahh no be say I poor

But like Oliver Twist I want more ye

I dey hustle for my daily bread

Oluwa cover me

I know this life is a struggle

But my hustle sure for me

Do your own make I do my own

I no like long story oo

If the money no be mine

Ko si oun to kan mi oo

Yeah

Kowope

50 million

Kowope

Pay me my money now

Kowope

Me nor like no drama

Kowope oo

Kowope

Kowope

50 million

Kowope

Pay me my money now

Kowope

Me nor like no drama

Kowope oo

Kowope

Akon

I never been a money man

But they all call me the money man

I heard them say he got a underground

Give me my motherf**ker money then

Cos I've never play when it comes to my doe

9 millimetres I will not disclose

My enemies is getting too close

And I keep that face

They don't know my place

I keep my money in a nap sack

Too much too carry in a backpack

Don't even think you can rob that

Two shots

Pooh Pooh

Take that

I dey hustle for my daily bread

Oluwa cover me

I know this life is a struggle

But na hustle sure for me

Do your own make I do my own

I no like long story oo

If the money no be mine

Ko si oun to kan mi oo

Yeah

Kowope

50 million

Kowope

Pay me my money now

Kowope

Me nor like no drama

Kowope oo

Kowope

Kowope

50 million

Kowope

Pay me my money now

Kowope

Me nor like no drama

Kowope oo

Kowope

Yeah yeah yeah

Wo wo wo wo

Yeah yeah yeah

Wo wo wo wo

Yeah yeah yeah

Wo wo wo wo

Yeah yeah yeah

Wo wo wo wo

Yeah yeah yeah

Wo wo wo wo

Yeah yeah yeah

Wo wo wo wo

Yeah yeah yeah

Wo wo wo wo

Yeah yeah yeah

 

Wo wo wo wo

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

เพลงนี้ถูกปล่อยออกมาในวันที่ 7 เม.ย. 2020, เพลง Kowope (Explicit) จาก Skales ฟีเจอริ่งกับ Akon ที่ร่วมกันสร้างสรรค์ท่วงทำนองและเนื้อร้องได้ยอดเยี่ยม

ดาวน์โหลด JOOX Application และ รับฟังเพลง, ชมมิวสิควีดีโอ และอ่านเนื้อเพลง แบบออนไลน์ได้ทุกที่ทุกเวลา

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

Kowope (Explicit) (โดย Skales), Kowope (Explicit), Kowope (Explicit) มิวสิควีดีโอ, Kowope (Explicit) เนื้อเพลง, Skales เพลง