ดาวน์โหลดและฟังเพลง Jowo พร้อมเนื้อเพลงจาก DaVido

ฟังเพลงJowo

DaVido13 พ.ย. 2020

เนื้อเพลง Jowo

Song: Jowo

Artist: DaVido

 

Composed: Magicboi & Napji

 

My baby jo, jo

Jo, jowo

My baby jo, jowo

My baby jo, jowo

Jowo

 

One time, tiri gbosa for the two person wey born you

I never want to try lose you, try dem no born me well

I no fit tire for your matter, lai lai say I no do

Suddenly man calm down, man down for only you, yeah

 

Many, many man they try to whine you

I no really mind they just they whiney

Many, many gyal they try to whine me

Baby no go whine, dem just be whiney

Many, many man they try to whine you

I no really mind they just they whiney

Many, many gyal they try to whine me

Baby no go whine, dem just be whiney

 

So me say jo, jowo

Look into my еyes, oh baby, jowo

Will you be my wife? Oh baby, jowo

Baby, oh ya raga, raga, ragabomi

Jo, jowo

Look into my еyes, oh baby, jowo

Will you be my wife? Oh baby, jowo

Baby, oh

 

Jo, jowo

My baby jo, jowo

My baby jo, jowo

Jowo

 

Amina, zomana

Answer me jo, chasin' me now

It be like you be my destiny, nah

This kind of love e no dey similar

Amina, mutu mina

Mo la e go, gbo temi na

No-no no me, ori kakirimo

Su momi girl, baby speak to me now

 

Many, many man they try to whine you

I no really mind they just they whiney

Many, many gyal they try to whine me

Baby no go whine, dem just be whiney

Many, many man they try to whine you

I no really mind they just they whiney

Many, many gyal they try to whine me

Baby no go whine, dem just be whiney

 

So me say jo, jowo

Look into my eyes, oh baby, jowo

Will you be my wife? Oh baby, jowo

Baby, oya raga, raga, ragabomi

Jo, jowo

Look into my eyes, oh baby, jowo

Will you be my wife? Oh baby, jowo

Baby, oh ya raga, raga, ragabomi

 

Jo, jowo

My baby jo, jowo

My baby jo, jowo

Jowo

 

Jo, jowo

My baby jo, jowo

My baby jo, jowo

Jowo

 

(Magic Boy, take it easy on the beat)

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

ฟังเพลง Jowo โดย DaVido ด้วย JOOX Application. ผลงานจาก DaVido Jowo เปิดตัวเมื่อวันที่ 13 พ.ย. 2020 ฟังเพลงได้ทุกที่ หรือรับชมมิวสิควิดีโอ คุณสามารถอ่านเนื้อเพลง Jowo ได้ที่นี่เพื่อประสบการณ์การฟังเพลงที่ดีที่สุด ดาวน์โหลด JOOX Application และฟังเพลง Jowo ออนไลน์ได้ทันที

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

Jowo (โดย DaVido), Jowo, Jowo มิวสิควีดีโอ, Jowo เนื้อเพลง, DaVido เพลง