ดาวน์โหลดและฟังเพลง Jombo พร้อมเนื้อเพลงจาก Kiss Daniel

ฟังเพลงJombo

Kiss Daniel20 ม.ค. 2019

เนื้อเพลง Jombo

Jombo - Kiss Daniel

Lyrics by:Kiss Daniel

Composed by:Kiss Daniel

Arranged by:Kiss Daniel

Jombo

Amaka oh gbo oh

That am sorry oh

Ineye dike lobi ogini what happen oh

As I see your sexy face and your big belle

Girl I have to change my ways I tell you yeah

Me myself I dey pray for my daily bread

Ah amaka you carry belle for me how

Me myself I dey pray for my daily bread

Ololufe I no wan run but then

Your father is violent

Ole mi de'le oh

Jombo jombo jombo

Will you be fine daddy oh

Your mother is black belt

She sabi karate oh

Jombo jombo jombo

Abeg no vex for me oh

Your father is violent

Ole mi de'le oh

Jombo jombo jombo

Will you be fine mami oh

Your mother is black belt

She sabi karate oh

Jombo jombo jombo

I no dey soak no more

Amaka you know oh oh

Pe omo yoruba ni mi oh

If your papa no want us to marry

Jowo malo yo oyun mio

Girl am down for you don't forget

I do

The love I have for you

Omo no go compare

Me myself I dey pray for my daily bread

If baby broke up as long as you

Love me girl I dey here

Me myself I dey pray for my daily bread

Ololufe I no wan run but then

Your father is violent

Ole mi de'le oh

Jombo jombo jombo

Will you be fine daddy oh

Your mother is black belt

She sabi karate oh

Jombo jombo jombo

Abeg no vex for me oh

Your father is violent

Ole mi de'le oh

Jombo jombo jombo

Will you be fine mami oh

Your mother is black belt

She sabi karate oh

Jombo jombo jombo

 

I no dey soak no more

เกี่ยวกับเพลงนี้ :

Jombo สามารถฟังออนไลน์ได้แล้วตอนนี้ - Jombo โดย Kiss Daniel ถูกปล่อยออกมาเมื่อ 20 ม.ค. 2019 นำเสนอโดย Kiss Daniel เป็นเพลงที่สร้างสรรค์ได้อย่างดีเยี่ยม เพราะฉะนั้นอย่ารอช้า คุณสามารถ ดูมิวสิควิดีโอเพลง Jombo ล่าสุด ฟังเพลงและเพลิดเพลินกับเนื้อเพลง ดาวน์โหลด JOOX Application ได้เลยตอนนี้

Tags ที่เกี่ยวข้อง :

Jombo (โดย Kiss Daniel), Jombo, Jombo มิวสิควีดีโอ, Jombo เนื้อเพลง, Kiss Daniel เพลง