เนื้อเพลง Jaiye (Ihe Geme)
Jaiye (Ihe Geme) - P-Square
P-square
Okay yeah iyahhh
Na tin dey craze
Jaiye ori mi
Jaiye jaiye ori mi
Jaiye ori mi yeah iyahhh
Jaiye jaiye ori mi
Ihe geme
Ihe geme eeh
Ihe geme
Ihe geme eeh
Ima nihe geme jaiye ori mi
Ihe geme eeh jaiye jaiye ori mi
Ihe geme jaiye ori mi
So put your hands up in the air
Jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Make we jaiye jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Na there I dey jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Ihe geme jaiye ori mi
Ihe geme
Put your hands up in the air
Jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Make we jaiye jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Na there I dey jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Ihe geme jaiye ori mi
Ihe geme me me me
Jaiye ori mi eey
Jaiye jaiye ori mi uh huh
Jaiye ori mi
Jaiye jaiye ori mi eehh
Je kan sa ma soro
Je kan sa ma soro eeeh
Sebi na dem get their mouth
Wetin dem like make dem talk
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast ge geh oh ooooh
Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
'Cos I know get your time
Say na money dey my mind yeah
If you no make am oh
Wetin you gain
Brother wetin you gain
So put your hands up in the air jaiye
Lo jaiye jaiye ori mi
Make we jaiye jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Na there I dey jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Ihe geme jaiye ori mi
Ihe geme
Put your hands up in the air jaiye
Lo jaiye jaiye ori mi
Make we jaiye jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Na there I dey jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Ihe geme jaiye ori mi
Ihe geme me me me
Jaiye ori mi yeah ee
Jaiye jaiye ori mi hey hey uh huh
Jaiye ori mi okay
Jaiye jaiye ori mi
Omo na enjoyment we want shake body
Tell dem e still dey body
P-square go make you soji
Even though we too get money oooh
I go dey live my life
I go dey live my life
If you try me
You go chop breakfast
You go chop breakfast geh geh oh ooooh
Oya put your hands up high
I know you dey feel that vibe
'Cos I know get your time
Say na money dey my mind yeah
If you no make am oh
Wetin you gain
Brother wetin you gain
So put your hands up in the air jaiye
Lo jaiye jaiye ori mi
Make we jaiye jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Na there I dey jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Ihe geme jaiye ori mi
Ihe geme
Put your hands up in the air jaiye
Lo jaiye jaiye ori mi
Make we jaiye jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Na there I dey jaiye lo jaiye jaiye ori mi
Ihe geme ihe geme jaiye ori mi
Ihe geme ihe geme
Ihe geme
Ihe geme eeh
Ihe geme
Ihe geme eeh
Ima ihe geme
Ihe geme eee
Ihe geme
Ihe geme eeeh
เกี่ยวกับเพลงนี้ :
Jaiye (Ihe Geme) จาก P-Square ปล่อยเมื่อวันที่ 22 ก.ค. 2022. ฟังเพลง Jaiye (Ihe Geme) พร้อมทั้งเนื้อเพลงโดย P-Square. ดาวน์โหลด JOOX Application เพื่อฟังเพลง Jaiye (Ihe Geme) และ ดูมิวสิควีดีโอเพลง Jaiye (Ihe Geme) แบบ online ได้ทันที!
Tags ที่เกี่ยวข้อง :
Jaiye (Ihe Geme) (โดย P-Square), Jaiye (Ihe Geme), Jaiye (Ihe Geme) มิวสิควีดีโอ, Jaiye (Ihe Geme) เนื้อเพลง, P-Square เพลง