收听Ayra Starr的Beggie Beggie歌词歌曲

Beggie Beggie

Ayra Starr, CKAY2022年10月21日

Beggie Beggie 歌词

Beggie Beggie - Ayra Starr/CKay

Lyrics by:Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Chukwuka Ekweani

Composed by:Oyinkansola Sarah Aderibigbe/Chukwuka Ekweani

We were only lovers

Before the love came in

Now you be soldier

Général no send me

Now I'm alone

Now wey you no send me

You just dey pose

You just dey bobo me

You just dey go

You no dey answer me

Ewo ewo ewo kilode oh

Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she Bambi allah

Mo je ni

And you know say you fine too

All the girls go they find you

All the guys come dey find me

Me I no fit attend to

Me I know fit compare you

You uh oh oh

E no be you e be me

Normally I no dey do like this

But nobody holy

No be say I be John the baptist

I got issues got issues

Girl I made you cry

And I gave you tissues

After that I kissed you

Then we made sweet love

Like we always do

Say I led you on

You sef dey follow me

We were having fun

Then suddenly the love came in

Ewo ewo ewo kilode o

Ewo ewo kilode o

See the way I de beg you she Bambi allah

Mo je ni

And you know say you fine too

All the girls go they find you

All the guys come dey find me

Me I no fit attend to

Me I know fit compare you

You uh oh oh

I wish I said this before but you're messing with my mind

Sing me songs make some love

Put your hands on top my thighs

I know say you be hot cake

Hundred yards husband material

But me sef I be hot cake

Hundred yards

Wifey material

Ewo ewo ewo kilode oh

Ewo ewo ewo kilode oh

See the way I de beg you she Bambi allah

Mo je ni

And you know say you fine too

All the girls go they find you

All the guys come dey find me

Me I no fit attend to

Me I know fit compare you

You uh oh oh

We were only lovers

Before the love came in

Now you be soldier

 

Général no send me