Dengarkan lagu Tomorrow nyanyian M.anifest dengan lirik

Tomorrow

M.anifest, Burna Boy20 Nov 2019

Lirik Tomorrow

Tomorrow - M.anifest/Burna Boy

Lyrics by:Kwame A. Tsikata/Damini Ogulu/Derek Amoah Asare

Composed by:Derek Amoah Asare

Ah ah ah ah

Tomorrow no dey promise to nobody

So today I go love you like sey tomorrow no dey

'Cause tomorrow no dey promise to nobody

So today I go love you like say

Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey

Like say tomorrow no dey

Like say tomorrow no dey

Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey

Like say tomorrow no

Like say tomorrow no dey

You want a Mr Right I'm Mr Right now

I can turn a tear into a bright smile

D**n what a year

How many fights now

Still your loving be my vice how

I do you wrong s**t show

Yeah I know sorry though

Mek I tell you what I think of often

I don't deserve all your awesome

But truthfully truthfully I been on a misery binge

This misery will not rinse it rather repeats

Now my heart dey beat off-beat

Insomnia man no dey sleep man no dey sleep

I think about you on the daily

How I found myself in a maze it amazed me

Be like me den you be what dem want be like

Simple ABC for your delight mmm sake off

Tomorrow no dey promise to nobody

So today I go love you like sey

Like sey tomorrow no dey-ey-ey-ey

Like sey tomorrow no dey

Like sey tomorrow no dey

Like sey tomorrow no

Dey for you like you dey for me

Whisper in the wind with the sweetest melody

World full of sin and I know say you dey 'gree

Set sail let it breeze make love on the seas

I know say yestee I was really on some bulls**t

Today be today love loaded with a full clip

Captured on cam I really need it

If tomorrow never comes at least we did

Do the most and be reckless

Palm wine for lunch and dinner for breakfast

Abi we no dey care carefree all in excess

Alive in the moment like we never had exes

You turn me on

You make me strong

You're a perfect song sweet sing-a-long

There no be any other place where you belong

Sundown to sun up we loving on

Thank God Inna de morning

Thank Jehovah for your loving

I don't know if I deserve you

All I know is that I no go die young

Everyday you say baby

That it's dark in my head

Like I'm walking on water

In my size 12 Jordans

And in the middle of the ocean

'Cause everytime you give me lovin'

'Cause tomorrow no dey promise to nobody

So today me I go love you like say tomorrow no dey

'Cause tomorrow no dey promise to nobody

So today I go love you like say

Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey

Like say tomorrow no dey

Like say tomorrow no dey

 

Like say tomorrow no dey-ey-ey-ey