收聽Larry Gaaga的Baba Nla (Explicit)歌詞歌曲

Baba Nla (Explicit)

Larry Gaaga, Burna Boy, 2baba, D'banj2018年8月10日

Baba Nla (Explicit) 歌詞

Baba Nla - Larry Gaaga/Burna Boy/2baba/D'banj

Lyrics by:Larry Ndianefo/Oladayo Oladeru/Damini Ogulu/Innocent Idibia/Dapo Oyebanjo

Composed by:Larry Ndianefo/Oladayo Oladeru/Damini Ogulu/Innocent Idibia/Dapo Oyebanjo

Gaaga Musik

 

Disaster yea

They say me bury mi sef for a rascal

Disaster no grammar

 

Girl when l go up the real

They no come my terrain ah

They ran all of dem for designer

If you see say dem dey find

Me for the corner

Make you tell dem say you no see me

 

'Cos enter the boat with me

And me pray wit my rosary me

Paranoid totally

 

Scaring everybody close to me

My name is too f**king noisy

Oh me oh my oh my oh my

 

Ghen ghen ghen

 

Baba nla nonsense

Ghen ghen ghen ghen

 

Baba nla nonsense baba nla nonsense

 

Ghen ghen ghen

 

Baba nla nonsense

 

Ghen ghen ghen ghen

 

Baba nla nonsense baba nla nonsense

No let dem lie to you and bluff

Tell dem say gangster no wear handcuff

 

Original not another man stuff

Me fans dem ah plenty just like dandruff

So why they won koba mi

 

Link with the girls them globally

 

Me cut them bluff man totally

 

I know say Larry Gaga cover me

 

Egidi egidi egidi egidi egidi egidi egidi

Larry Gaga egidi

 

Ghen ghen ghen

Baba nla nonsense

 

Ghen ghen ghen ghen

 

Baba nla nonsense baba nla nonsense

 

Ghen ghen ghen

 

Baba nla nonsense

 

Ghen ghen ghen ghen

 

Baba nla nonsense baba nla nonsense

Ehn oh eh

Baba nla nonsense nonsense naso

 

I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest

E get as dem go do I no go give dem face

I go dey kuku just dey waka dey arrange my face

I go dey enter the city with happiness

I go dey gather all the people in togetherness

I go dey keep my cool make I no go vex

As guy man dey work see guy man must flex

 

Make sure say I dey mind my business

Because crazy people everywhere

I no like stress

 

Ehen nowadays I go dey put me first

I go dey do my best

I go dey leave the rest

I go dey keep it fresh I go dey wear live vest

I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest eh

 

Ghen ghen ghen

 

Baba nla nonsense

 

Ghen ghen ghen ghen

Baba nla nonsense baba nla nonsense

 

Ghen ghen ghen

 

Baba nla nonsense

 

Ghen ghen ghen ghen

 

Baba nla nonsense baba nla nonsense

 

Ghe ghen ghen

 

Baba nla nonsense

 

Ghen ghen ghen ghen

 

Baba nla nonsense baba nla nonsense

 

Ghen ghen ghen

 

Baba nla nonsense

 

Ghen ghen ghen ghen

Baba nla nonsense baba nla nonsense

 

Bangalee

 

 

Larry Gaga