收聽Oxlade的PIANO歌詞歌曲

PIANO

Oxlade2025年4月4日

PIANO 歌詞

PIANO - Oxlade

Lyrics by:Olaitan Ikuforiji

Composed by:Peace Emmanuel Aderogba

Produced by:Pprime

Oh-uh nuh

Make the boy for life

Come make the boy for life oh mm

I know you not gon' chop latter

So faster faster

Make the boy for life

P come make the boy

Na you dey press my piano piano

My baby swear na you I know-know know yo

Na you dey press my piano piano

My baby swear na you I know oh-oh

Me I know know

Oh 'cause you got me like ahh

I'm wishing you can spend the ni'-'ght

I'm wishing I gat you for life

'Cause e don tey wey you don dey my mind oh

Chee omo toh mm

Omo toh omo toh omo toh san'ra

Veronica-'Nica it's not my fault

Yii-yii yii

Too many lady don dey show me love

Sunmomi baby with the all night long

Night long

You know I know bus stop

I start dey run your matter

All night long

I swear to God I no go

Do you wrong

Take my rand take it down low

Make una see kele oh mm

Yeboto ropoto roboto boto-repo

Shey you dey see kele oh? mm

She want to get belle oh mm

Okay

I no wan hear pele oh mm

Isakaba

'Cause I be butter l'enu mm

Bi fele-le

Agba dribble Pele oh

Bi fele-le

Na you dey press my piano

My baby piano

My baby swear

Na you I know-know know

Na you dey press my piano piano piano

My baby swear na you I know oh-oh

Me I know know

Oh 'cause you got me like ahh

I'm wishing you can spend the ni'-'ght

I'm wishing I gat you for life

'Cause e don tey wey

You don dey my mind oh

Wey you don dey my mind

Yeboto ropoto roboto boto-repo

Make the boy for life

Come make the boy for life oh mm

Okay Isakaba

I know you not gon' chop latter

So faster faster ko tete

Ayan

Make una see kele oh mm

Shey you dey see kele oh?

Boy Ox

She want to get belle oh mm

But me no want belle oh mm

I no wan hear pele oh mm

'Cause I be butter l'enu mm

Agba dribble Pele oh

 

Na you dey press my piano