收聽Nneka的Kangpe歌詞歌曲

Kangpe

Nneka, Wesley Williams2009年3月30日

Kangpe 歌詞

 

Kangpe - Nneka/Wesley Williams

So na so I be a condition

Come make you aje like this

You say your husband na

I leave you

You say I go fit betray

So na so you dey weak

 

As I see you before

I think say you dey kangpe

Nothing fit fit shake you

Nothing fit go fit break you

But you rake before

Na you talk say you no

Go put man before God

See yourself as you be

Na you talk say you no

Go put man before God oh

As you know God no go

Give you anything you no

Go fit deal with

 

Na so dem talk the thing en

No fit kill you

Na I go make you strong

It go make you strong

The thing en no fit kill you na

I go make you strong

The thing wey no fit kill you

It go make you strong

 

God no go give you anything you

No give fit deal with

 

You talk say you be big man

'Cause you fit raise your hand

Fit beat your pickin' beat your wife

You sabi Bible well oh

Dey go church everyday oh

Notice me or I quench

Look at me how I bounce

But na you be the crook

 

Na your kind fit open eye kill

Person misure and abuse him

419 ole thief basket mouth

 

Ojoro but you know how I be

When wind blow fowl ynash go open very

Very well oh

As you know God no go give you anything

You no go fit deal with

 

Na so dem talk the thing en

No fit kill you

Na I go make you strong

It go make you strong

The thing en no fit kill you na

I go make you strong

The thing wey no fit kill you

It go make you strong

 

God no go give you anything you

No give fit deal with

 

As you know God no go

Give you anything you no go fit deal with

 

Na so dem talk

 

The thing en no fit kill you

Na I go make you strong

It go make you strong

The thing en no fit kill you na

I go make you strong

The thing wey no fit kill you

It go make you strong

 

God no go give you anything you

No give fit deal with

 

As you walk through

The valley of the shadow of death

 

You will fear no evil

 

For His rod and His staff are with you

You have come this far

 

 

To sing your mystery