收聽Lakrim的Make Sense歌詞歌曲

Make Sense

Lakrim2021年10月12日

Make Sense 歌詞

OH uuhh ye yeh

Yaka Yaka

Uuuh.... iyeh uh...

 

Dem call me

Dem tell me something wey I no like

I no want hear

Dem call me

Dem Tell me say you dey play on me

But I no want know bebe

Dem feel say I no get sense

But na your love wey dey make sense

Uuuuhhhh....

Na only you wey dey make sense

Oh girl oh girl

Uuuhhhhh.......

 

I go love you make e pain somebody

Baby I go love you

I no dey look your body

I say I go love you make e pain somebody

Baby I go love you I no dey look your body

Na your love wey dey make sense

only you wey dey make sense

Na your love wey dey make sense

only you wey dey make sense

Wey dey make sense

Na your love wey dey make sense...

Uuuhhh only u

Only wey dey make sense ooh...

 

Kakky no be leather

I no fit love you later

I don dey pray to God

To hold you down

Make him no let your friends

To mislead you eehnn

Make em no mislead you eehh.

Girl, you got my back

When nobody was there for me

(nobody was there..)

You give me the love

Now it became my melody

I got the harmony

Na the harmony

(Uuuhh...)

I got the harmony

Inside the melody.....

(only u wey dey make sense)

 

I go love you make e pain somebody

Baby I go love you

I no dey look your body

I say I go love you make e pain somebody

Baby I go love you I no dey look your body

Na your love wey dey make sense

only you wey dey make sense

Na your love wey dey make sense

only you wey dey make sense

Wey dey make sense

Na your love wey dey make sense...

Uuuhhh only u

Only wey dey make sense

(I no fit love you later )