Go Down 歌詞
Go Down - Yemi Alade
Composed by:Yemi Eberechi Alade
Baby go down down down down down
Baby go down down down down
Tell me Lord
Lord Lord Lord Lord
Gbabe
Oh boy our chemistry fit make man cry
They can't believe that it is you I like
You I like
Oh boy our temperature o gbo no feli feli feli feli
Them dey observe our love like na teli teli teli teli
I too Sabi I nor sabi
Anyhow wey them dey feel boy
When I am with you I'm feeling like a G
You nor sabi you too sabi
Anyhow wey them dey feel boy
When I am with you I'm feeling like a G
'Cos you too gbaski omo baby yeah
You too set that's what I am saying ah
I don't usually do this but na but na
Baby go down down down down down
Me and you
Should get down down down down
To the Lou
Baby go down down down down down
So we can go down down down down
Me and you
Oya ju si le
Ju si le ju si le ju si le
Ma farabale baby show yourself
Oya ko mo le
Ko mo le ko mo le ko mo le
Baby make we dorti them dorti them
Ma farabale baby show yourself
Dorti them dorti them
Dorti them dorti them
I too sabi I nor sabi
Anyhow wey them dey feel boy
When I am with you I'm feeling like a G
You nor sabi you too sabi
Anyhow wey them dey feel boy
When I am with you I'm feeling like a G
'Cos you too bad omo baby yeah
Yeah yeah
You too set that's what I'm saying
I don't usually do this but na
Baby go down down down down down
Me and you
Should get down down down down
To the lou
Baby go down down down down down
So we can go down down down down
Me and you
Lord
Lord Lord Lord
Lord Lord
Yeah
Sing
Yemi Alade
Yemi Alade
Yemi Alade
Efizzy baby
Efizzy baby
Efizzy baby
Baby go down down down down
Baby go down
I too sabi I nor sabi
Anyhow wey them dey boy
When I am with you I'm feeling like a G
You nor sabi you too sabi
Anyhow wey them dey feel boy
When I am with you I'm feeling like a G
I too sabi I nor sabi
Anyhow wey them dey feel boy
When I am with you I'm feeling like a G
You nor sabi you too sabi
Anyhow wey them dey feel boy
When I am with you I'm feeling like a G
Baby go down down
Baby go down
Baby go down