收聽Ranny Praps的MAMA I MADE IT (Explicit)歌詞歌曲

MAMA I MADE IT (Explicit)

Ranny Praps, Yaw Frilla2022年11月4日

MAMA I MADE IT (Explicit) 歌詞

Yeah,

Dedadadaaa

Hahah

Ranny Praps

Dcity

Hey yo Frilla

Hahahah

Woooooo

You ready

awwwww awwwww, eiiiiiii yeah

See ano Dey envy ooo

Adey wish for the best for my friends ooo

So if you nor Dey like me ooo

Na you sabi Edey your there ooo

Cuz ano Dey race with nobody

I Just Dey work for my family

Nk3 carry your wahala go

Or else you go chop some wotowoto, eiiiii

Them go wish we fall

Wo y3 firm yeah, we stand tall

Like a lion we roar

Cuz the world is a jungle for sure

Ano Dey race with nobody

Adey work for my family

Nk3 carry your wahala go

Or else you go chop some wotowoto, eiiii

Somebody tell mama I made it baby , eiiiiii

Na me be this, today adey confirm daily , ahhhhh

I say now my time come

Baba God wey do am ooo

Everything go Dey okay

Everything go Dey all nice

Somebody tell mama I made it baby , eiiiiii

Na me be this, today adey confirm daily , ahhhhh

I say now my time come

Baba God wey do am ooo

Everything go Dey okay

Everything go Dey all nice

If you know me

You know my story

Ghetto boy don see glory

But anor be holy

Cuz adey kill dem with rhythm , kill dem with the vibes

When I step in clean your girl watch twice

Everyday we winning we keep it tight

We living free , and we getting high