收聽Kizz Daniel的Jaho (Explicit)歌詞歌曲

Jaho (Explicit)

Kizz Daniel2020年6月25日

Jaho (Explicit) 歌詞

Jaho - Kizz Daniel

Composed by:Oluwatobiloba Anidugbe

Amadalio dalio dalio amalio

Vado vado

DJ Coublon

Alleluia o o

Krrii

Jaho jaho

Jaho jaho jaho

Dalio dalio dalio

Yo dalio dalio

You dey do as them dey do do

Oga do wetin you know know

You better know who you are oh

You better know who you are

As you come this life alone hey

Na so you go leave this life alone o

You better know who you are oh

You better know who you are aaa

Oro e lowo

Oro e lowo olowo lo wa

Oro mi lowo

Oro mi lowo olowo lo wa

He can give and takeaway

But everyday na for giveaway

Baba say make I dey happy

Make I dey happy

Ayaya

Eh

Jaho jaho

Jaho jaho o o

Gbe mi di de o

Gbe mi di de de de

Jaho jaho

Jaho jaho o o

Gbe mi di de o

Gbe mi di de de de

De da da

Halleuiya la lobao lobo

Gbe mi di de o

Gbe mi di de de

If you talk you must to do

And when you lie you know the truth

You better know who you are oh

You better know who you are

When them say you don dey hold o

Brother keep am on a low de de

No let anybody know oh

Na money go give you fake sweetheart eh

Oro e lowo

Oro e lowo olowo lo wa

Oro mi lowo

Oro mi lowo olowo lo wa

He can give and takeaway

But everyday na for giveaway

Baba say make I dey happy

Make I dey happy

Ayaya

Eh

Jaho jaho

Jaho jaho o o

Gbe mi di de o

Gbe mi di de de de

Jaho jaho

Jaho jaho o o

Gbe mi di de o

Gbe mi di de de de

De da da Halleuiya

La lobao lobo

Gbe mi di de o

Gbe mi di de de de

De da da Halleuiya

La lobao lobo

De di di deo

De di di de o de o

Jaho jaho

Jaho jaho jaho jaho

Jaho jaho

Jaho jaho jaho

Dalio dalio dalio

Dalio dalio dalio

Dalio dalio dalio

 

Dalio dalio dalio