Lirik Free Service
Free Service - Shallipopi
Lyrics by:Crown Uzama
Composed by:Crown Uzama
Yo X
They call me Shallipopi
Pluto Presido
Gi giddem
Day break everywhere burst
Everywhere stew money dey rush
Vacation for me and all my blood
As I dey credit alert dey drop
You can't love me it's not by force
If not money talk I'm not involved
Na where them go pay me I dey find
I nor dey find free service
Free service or high service
Benin boy I can show you magic
Ladies them they call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
Free service or high service
Benin boy I can show you magic
Ladies them call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
That thing
That fat thing wey dey scatter my brain
Permit me make I touch e dey scatter my brain
Let me put my thing inside your thing
So you can confirm evain dey
But the only way wey nor the fit show map
Shey you know say na Pluto ways
New school Michael Jackson
Dem call me Shalli if you asking
Look at me soft I'm looking fancy
Baby put it on me do it nasty
Dorobucci like Don Jazzy
I dey vacation for Miami
No go dey try 'cross my lane
Make we no get misunderstanding
Na payday everyday say na payday
No go think say na play play
Me dey go me I dey dey on my way way
Na payday everyday say na payday
No go think say na play play
We dey go me I dey dey on my way way
Free service or high service
Benin boy I can show you magic
Ladies them they call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
Free service or high service
Benin boy I can show you magic
Ladies them call me daddy
I'm liking it when you shake that thing
That thing
That fat thing wey dey scatter my brain
Permit me make I touch e dey scatter my brain
Let me put my thing inside your thing
So you can confirm evain dey
But the only way wey nor fit show map
Shey you know say na Pluto ways
Confirm
Yo X
Giddem
Gid Giddem