E Go Better 歌詞
Yeah it's kezyklef on the beat
Ah yeah it's nautical baby
E go better for everybody ooo
E go better for everybody ooo
Oh yeah e go better for everybody huh
Oh gosh e go better for everybody
If u believe say
E go better for everybody
Oh my god e go better for everybody oooo huhuh
Oh yeah
Listen
Oluwa zam ekpere
Oh baba damilowu
He go fit do anything for u
Okwa onye eze ka obu
He can never let u down
Brother he never bring u down
He can never see go empty handed
He can never bring u down
Jesus power
Super power
Ooo
Ogboni power
Powerless power
Ooo
Believe in urself
Just do what u know ooo
Na baba god dey do everything
He can't just let u go ooo
Believe in ur self
Brother u go make am
E go better for everybody ooo
E go better for everybody ooo
Oh yeah e go better for everybody huh
Oh gosh e go better for everybody
If u believe say
E go better for everybody
Oh my god e go better for everybody oooo huhuh
Oh yeah
No matter the sins of father
In jesus name it can never take us further
Today u dey drive okada
Believe next thing wetin u go drive na hummer
Enemies go bow down for u
Ur neighbors go bow down for u
Ur kindred go bow down for u
Those wey dey binu
Go bow down for u
Oluwa zam ekpere eeehhee
Oh baba damilowu
He go fit do anything for u
Okwa onye eze ka obu
E go better for everybody ooo
E go better for everybody ooo
Oh yeah e go better for everybody huh
Oh gosh e go better for everybody
If u believe say
E go better for everybody
Oh my god e go better for everybody oooo huhuh
Oh yeah
In the morning before I go work
I kneel down and pray to my god
Baba god have mercy
Show me love oh lord
Yeah
Coz we don't know the future of tomorrow
And yesterday it's by gone
And we keep on pushing and we hoping
We don't know what tomorrow bring
Thank u lord
Oluwa oshe
Huh
Thank u lord
Baba damilowu
Oh yeah
E go better for everybody ooo
E go better for everybody ooo
Oh yeah e go better for everybody huh
Oh gosh e go better for everybody
E go better for everybody
Oh my god e go better for everybody oooo huhuh
Oh yeah