收聽WizKid的Reckless歌詞歌曲

Reckless

WizKid2020年10月17日

Reckless 歌詞

Reckless - WizKid

Lyrics by:Ayodeji Ibrahim Balogun/Richard Isong

Composed by:Ayodeji Ibrahim Balogun/Richard Isong

Ow ow ow ow

Ow ow ow ow

Dem inna inna inna inna inna inna

I know sey dem go pray on my downfall

I'm still a winner winner winner winner winner

Me never let them play on my banjo

Dem inna inna inna inna oh na na

Don't know why they pray on my downfall

But we nah dem go play on my banjo

Never

I got a reason I got so much to give

Showered in blessings now my cup's runnin' over

I no dey give a man more than what he deserve

'Cause they still dey bite the hand wey dey feed them

My baby tellin' mе to pose for the media

I got a belief I don't talk my milizia

Melody sweet but you know sey man so G'd up yeah

That's why the girls dem follow the leader

Got so many blessings I dey count all night

Yeah starboy make a move no man take my shine

And if I tell you all the days I had to sacrifice

So my whole life

And I go do anything only for my family

I got the thing to make your body do the nuh linga

Make your gyal come through makin' plays all night

All night all night

No console now everybody dancin' for me

I'm on the move no be Keke now everybody askin' for me

I dey go collect wetin baba God dey destin' for me

What's lost now found

So we can sing amazing grace amazing grace all night hol' on

Dem inna inna inna inna inna inna

Ah know see dem go pray on my downfall

I'm still a winner winner winner winner winner

Me never let dem play on my banjo

Dem inna inna inna inna oh na na

Don't know why dem pray on my downfall

But we nah dem go play on my banjo

Never

Excuse me ma

No be my fault say the girls

I'm no wan free me now yeah

And you don't wanna get no passa

With my G's you know

Say me know they do the talking 'bout my P's you know

Yeah that Starboy flex take it easy now

Summer body but your thing isn't seasonal

Shape like a bottle rub it like a genie style uh

Got me thinkin' I wanna please you ma

Bad gyal take your stress away

Got so many blessings I dey count all night

Yeah starboy make a move no man take my shine

And if I tell you all the days I had to sacrifice

So my whole life

And I go do anything only for my family

I got the thing to make your body do the nuh linga

Make your gyal come through makin' plays all night

All night all night

No console now everybody dancin' for me

That I that I

I'm on the move no be Keke now everybody askin' for me

Askin' for for

I dey go collect wetin baba God dey destin' for me

Yours lost and found

So we can sing amazing grace amazing grace all night

I yo

Some try but they never scared nobody yeah

Badman like me never fear nobody

When you play my riddim omoge sumo mi oh yeah

This jam make you wanna free your body

Come like say me no go give you worries oh

Gyals dem never give me bad energy

All these T L C I got 'em creepin' on me

Oh yeah I no go worry 'bout jealousy

My baby bad bad

Bad o bad o o bad o o bad

My baby ke fun me gan 'til the mornin'

O se gan o se gan

My baby bad bad

Bad o bad o o bad o bad o

My baby se fun me gan

'Til the mornin' oh woah woah oh woah woah yeah

Starboy

 

Oyeah oyeah oyeah oyeah