Feedback 歌詞
Feedback - Kobby West
Yeah yeah yeah aaa
Call me the darkness eii yeah
I tell her say make we go my place
I no get curves
3kc tee 3y3 straight
I go take it slow
Heads down that's the way
Yeah
My cool juice make hotti bae
Do some cheers sit
Watching ted lasso
We do the talk p3
Na ne ti da me nan so
Cmo girl give me slow slow
Cmo girl my baby give me slow yeah
I've been searching you for days
And last last baby you dey my place
Na you all the guys wan play
I carry your console
Y3dc yide3 no game
Na the future you go know
S3 non stop na so say
Me I go fall for you
And this time yeah
I go dey for you
Na pure love me
I go dey show to you
Enti cdc ee you make
Me go down low low
You make my mind
Dey blow blow
My cici dey carry'm away o
Enti cdc ee you
Make me go down low low
You make my mind dey blow blow
My cici dey carry'm away o
Oh some bc oh somebody
Please tell me that I'm
Now going crazy her body
Her body no dey
Do something wey I no see
Oh some bc oh somebody
Please tell me that I'm
Now going crazy her body
Her body no aa
See when I say the things I mean it
See all I want is you believe me
I no fi carry out dem mistakes
Cuzi I know you don't deserve it
Give me your heart
Make I put on tempo
I go hold you down to the end o
Girl my love no be lie
Don't try to deny
It's just gonna be you and I
I've been searching you for days
And last last baby
You dey my place
Na you all the guys wan play
I carry your console
Y3dc yide3 no game
Na the future you go know s3
Non stop na so say
Me I go fall for you
And this time yeah
I go dey for you
Na pure love me
I go dey show to you
Enti cdc ee you
Make me go down low low
You make my mind dey blow blow
My cici dey carry'm away o
Enti cdc ee you
Make me go down low low
You make my mind dey blow blow
My cici dey carry'm away o
Oh some bc oh somebody
Please tell me that I'm
Now going crazy her body
Her body no dey do
Something wey I no see
Oh some bc oh somebody
Please tell me that I'm now
Going crazy her body
Her body no aa