收聽Burna Boy的20 10 20歌詞歌曲

20 10 20

Burna Boy2020年10月29日

20 10 20 歌詞

Song: 20 10 20

Artist: Burna Boy

Lyrics: Damini Ebunoluwa Ogulu

 

Shey you never hear

About the things wey happen there

Abi your eye never clear

Mankind so wicked

Let's talk about my government

Open your mind and your ears

Wetin happen

Shey na jazz o

Make my people suffer suffer

All their nyanshes don dey open

Everything don scatter scatter

Twentieth of October 2020

You carry army go kill many youth for Lekki

Na so water o, water runaway my eye

Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

The Chief of Staff, the commander

And the army wey carry order

Mr. President, Mr. Governor

Godfather, gbo gbo ijoba

All your atrocities

All of your corner corner

Make all the deadbody disturb you for your dreams

The money wey you thief yapa for your azza

You don turn our graduates to common beggars

All the book them go no matter

'Cause you no go get job if you no know Godfather

The Chief of Staff, the commander

And the army wey carry order

Mr. President, Mr. Governor

Godfather, gbo gbo ijoba

All your atrocities

All of your corner corner

Make all the deadbody disturb you for your dream

Twentieth of October 2020

You carry army go kill many youth for Lekki

Na so water o, water runaway my eye

Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

We give them many chances

Dem fail my people

And When we cry for justice

Them kill my people

Walahi all of you

Their lives are on you

We no go ever forget all the youths

Wey die for tollgate

Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye

Ahh, ay, ahh, ay, water runaway my eye

No problem, no problem

Everyone stay down, stay down, stay down

(Let the boy, let the boy get off the light)

How this one survived, other people, ah, they'd be shot and killed

 

Twentieth of October 2020