收聽Faze Alone的Faze Alone歌詞歌曲

Faze Alone

Faze Alone2005年1月1日

Faze Alone 歌詞

 

Dem be two later become three

They run things together live in peace and harmony

Then suddenly the three bin disagree

One go solo

The other two follow

Oh no no no

The world dey vex right now

Say the three them dey do their thing individually

But remember some day them go leave each other

Cuz truly none of them be brother

And in case you don't know it

 

This na true story

That a little misunderstanding go reign within us

If we break up not to wake up

See I foresaw it

Cuz my mama once told me

My son you are on your own

You have the upper hand

You go make am as Faze alone

See of the three only one say I

No go fit to carry on

Na lie

I no go fit to keep am strong

Na lie o

Say na lie them dey lie o

Say if na only one of the three

Say I

No go fit to stand alone

Na lie

Say I no go make am on my own

Na lie o

Di roman di romba

It's a small world wey many things dey happen

Dey happen dey happen dey happen dey happen

2x

It's a small world wey many things dey happen

A brother you trust today go fit betray you tomorrow so

Be careful this life is full of sorrow

Watch the company you keep and the friends you follow cuz

 

Ope nye mama dun e pun madu

 

Eni tomo elio pa yi wo

 

Nothing stays the same

And as you lay your bed na lie you go lie on top am

 

And in case you don't know it

 

This na true story

That a little misunderstanding go reign within us

If we break up not to wake up

See I foresaw it

Cuz my mama once told me

My son you are on your own

 

You go make am as Faze alone

See of the three only one say I

No go fit to carry on

Na lie

I no go fit to keep am strong

Na lie o

Say na lie them dey lie o

Say if na only one of the three

Say I

No go fit to stand alone

Na lie

Say I no go make am on my own

Na lie o

 

Di roman di romba

 

Said I can't make it all alone

Oh no na lie them dey lie o

Said I can't do it all alone

The roman di romba

If you believe you will achieve it

Na lie them dey lie o

 

Stand on your feet and say no no no

No way

 

And in case you don't know it

 

This na true story

That a little misunderstanding go reign within us

If we break up not to work out

See I foresaw it

Cuz my mama once told me

My son you are on your own

You have the upper hand

You go make am as Faze alone

Oh oh my brothers and sisters

You go make am alone

 

Believe in yourself

 

And I show you now

You are not alone

Oh no

 

I go do am all alone

 

Hook 2x

See of the three only one say I

No go fit to carry on

 

Na lie

I no go fit to keep am strong

Na lie o

 

Say na lie them dey lie o

 

Say if na only one of the three

Say I

 

No go fit to stand alone

 

Na lie

 

Say I no go make am on my own

 

Na lie o

 

Di roman di romba

Someday someday we shall meet again

 

We will still love each other

 

Someday someday we shall meet again o

 

We will begin as brothers

One day one day we shall step on stage again together

Oh Lord hey Lord oh oh oh

 

Hey hey ah hey