收聽Ruger的Bae Bae (Explicit)歌詞歌曲

Bae Bae (Explicit)

Ruger, BNXN2024年4月17日

Bae Bae (Explicit) 歌詞

Bae Bae (Explicit) - Ruger/BNXN

Lyrics by:Michael Adebayo Olayinka/Daniel Benson

Composed by:Michael Adebayo Olayinka/Daniel Benson

Produced by:Blaisebeatz

Wetin be your P tonight

I dey Yankee tonight

Make I play with your P tonight

Na me and you tonight

I'm so angry tonight

Make me happy tonight

If you smoke baki tonight

Then I go give you backi tonight yeah

Oh bae-bae I'm feeling good bae-bae

Don't know if you feel it too bae-bae

Shey make we dey move bae-bae

E choke on me o- for days

Inú mi dun bae-bae

How you go say I no miss you bae-bae

Shey make we dey move bae-bae

Ah Ọgọzini ma gọ

Ka maa lara wa neighbours wọn maa gbọ

And I will use a rubber no nylon

Then I fly you back to Naija by dawn

Uh uh Ọgọchukwu no

Me I dey for you and Ọlọrun gbọ

Like I rip you commot for nylon

I don book appointment for Nicon

Wetin be your P tonight

I dey Yankee tonight

Make I play with your P tonight

Na me and you tonight

I'm so angry tonight

Make me happy tonight

If you smoke baki tonight

Then I go give you backi tonight yeah

Oh bae-bae I'm feeling good bae-bae

Don't know if you feel it too bae-bae

Shey make we dey move bae-bae

E choke on me o- for days

Inu mi dun bae-bae

How you go say I no miss you bae-bae

 

Shey make we dey move bae-bae